Reactions from Nigerians below:He is risen...
— Ikuku Malaysia 🧖🏾♀️ (@chefobubu) December 24, 2020
I blame Buhari
— Airpods Queen Bro 🌝👑✨🧕🏼 (@damola_A) December 24, 2020
Hi, since you're clearly in April 2021 please how's the year like? Should I just stay put or fast track this December? Thanks from the past.
— #EndSARS ✊🏽 Leader (@NaijaSatire) December 24, 2020
Person wey never even see morning.
— Demi (@demithemoongod) December 24, 2020
Risen ko
Wahala for who no rise
— Temi💞 (@Amor__temi) December 24, 2020
he never even come out 😂😂😂😂🤣
— 👑⚡BOLUWATIFƎ😇😈 (@IamYunggawd) December 24, 2020
😂😂😂 3 wisemen never visit am. Calm down for Jesus
— BOSEDE (@Diamondarl) December 24, 2020
Na soaked garri?🙄
— EMEKA🍔 (@kenthy_x) December 24, 2020
Risen bawo? Na you add baking powder? pic.twitter.com/skxX15rCVY
— CHELSEA DADDY (@Phoenix_Remo) December 24, 2020
Risen from the womb!!! Yasss
— Kene♡ 💫 (@kenea_) December 24, 2020
go church you no gree go see ur life 😂😂😂😂💔
— TuNdE⭐ (@OludareTosin7) December 24, 2020
Yooooooo! Chill out man. Let the boy learn how to crawl first 🤣🤣
— Ma fi ejo pami 🤲🏾 (@Ini_nla) December 24, 2020
Go Bible school, una go dey branch. See nauu
— Ekweozor Emeka (@OviaInChambers) December 24, 2020
Risen ke😂😂
— Yossee Chels⭐💙 (@adeyossy_a) December 24, 2020
They just have birth to him nah
LMAO something that can't even crawl fam 😂 pic.twitter.com/TBwxplzbro
— 🅢🅟🅔🅒🅣🅔🅡™♡👻 (@KhamisAbdulrauf) December 24, 2020
Ogini na fio?🤣🤣🤣 pic.twitter.com/99hr40L8Y6
— obianuju #ENDSARS #ENDPOLICEBRUTALITY (@ujubabe94) December 24, 2020
Pele O. “Reece” James 😀
— Michael Adeyemi👑 (@babyfaze104) December 24, 2020
Na yeast
— Tife Sodiya (@nishola_e) December 24, 2020
You wan kill our guy before him birth
— JustStan ⚽️👑 (@DearstanC) December 24, 2020
Them never even see goat house wet them go use born am sef
— Hi👋, I'm Precious and I'm a guy😏😏 (@Phrechy) December 24, 2020
Person wey no sabi walk
— G.R.E.A.T.N.E.S.S 🎨🦍 (@MuizAremu) December 24, 2020
Person wey dem just born?
— Olayimika (@Olayimiqa) December 24, 2020
He can't even crawl fam 😂
— Ada❄ (@Mma_Os) December 24, 2020
No comments:
Post a Comment