Lyrics of Buga by Kizz Daniel ft Tekno KossyDerrickBlog KossyDerrickEnt

KossyDerrickEnt

Your favourite Entertainment Blog for trending Gist, Celebrity News and gossip, food and Hollywood Celebrity news. For advert and sponsored post, contact: [email protected]

Breaking News

Search This Blog

Before you used this banner

Translate

Thursday, May 5, 2022

Lyrics of Buga by Kizz Daniel ft Tekno

Information reaching Kossyderrickent has it that the lyrics of Buga by Kizz Daniel ft Tekno has been dropped. (Read More Here).

Hey!
Don't Sleep
Don't Sleep
Wake up
Collect your money
Collect your money
Wake up, eh!
Collect your money
Collect your money
Wake up
Giddem

Gbe'ra, gbe'ra
Gbe'ra go get that mullah (wake up)
Mo ni ko kala
Kala gb'owo yẹn o
Kala gb'owo yẹn l'ọwọ dealer
You don work, you don try (try)
You suppose to dey j'aiye (j'aiye)
Kilo kan mi kan pesin matter o
Pesin wey don grind, oi
When I land, I land softly on a sofa floor
So far, so good, ko ni baje

Let me see you (o-lo-lo-lo)
Let me see you (o-lo-lo-lo)
Buga wọn, lemme buga wọn
Lemme see you dey buga (o-lo-lo-lo)
Lemme see you (o-lo-lo-lo)
Buga wọn, lemme buga wọn
Lemme see you dey buga o (o-lo-lo-lo)
Lemme see you (o-lo-lo-lo)
Buga wọn, lemme buga wọn
Lemme see you dey buga o (o-lo-lo-lo)
Lemme see you (o-lo-lo-lo)
Buga wọn, lemme buga wọn
Lemme see you dey buga

Gbe'ra, Oh Ai
Gb'era o
Gbera
Go get the dollar (wake Up)
Go baller, kala gb'owo yẹn o
Kala gb'owo yẹn l'ọwọ dealer
You don work, you don try
You suppose dey high
Ki lo kan wọn, o ṣẹ fun wọn
Pesin wey don high
When I land, I land softly on a sofa floor
So far, so good, koni baje

Let me see you (o-lo-lo-lo)
Let me see you (o-lo-lo-lo)
Buga wọn, lemme buga wọn
Lemme see you dey buga (o-lo-lo-lo)
Lemme see you (o-lo-lo-lo)
Buga wọn, lemme buga wọn
Lemme see you dey buga o (o-lo-lo-lo)
Lemme see you (o-lo-lo-lo)
Buga wọn, lemme buga wọn
Lemme see you dey buga o (o-lo-lo-lo)
Lemme see you (o-lo-lo-lo)
Buga wọn, lemme see me you buga wọn
Lemme see you ooo

(O-lo-lo-lo) (let me see you)
(O-lo-lo-lo)
(O-lo-lo-lo)
You don work, you don try
You suppose to dey fly

No comments:

Advertise With Us