EXCLUSIVE: Yoruba actor, Itele d Icon, exposed for having two sidechicks, Debanke and Temitope solaja, despite having three wives KossyDerrickBlog KossyDerrickEnt

KossyDerrickEnt

Your favourite Entertainment Blog for trending Gist, Celebrity News and gossip, food and Hollywood Celebrity news. For advert and sponsored post, contact: [email protected]

Breaking News

Search This Blog

Before you used this banner

Translate

Monday, June 27, 2022

EXCLUSIVE: Yoruba actor, Itele d Icon, exposed for having two sidechicks, Debanke and Temitope solaja, despite having three wives

Information reaching Kossyderrickent has it that Yoruba actor, Itele d Icon, has been exposed for having two sidechicks, Debanke and Temitope solaja, despite having three wives. (Read More Here).

Taking to social media, Nigerian blogger, Gistlover, shared pictures of Itele d Icon's sidechicks, Temitope solaja and Debanke. According to Gistlover, Temitope solaja is his ex-sidechick and girlfriend. 

His new catch is Debanke. 

GISTLOVERSBLOG wrote: " Hello tueh tueh otun ti zeh oooooo, una see wetin prick go cause Ehn , prick sef no go fit settle the matter 😂😂😂😂😂😂😂all these Nollywood gehs with married men Na like 5&6, set Awon small paps😂😂 so Na like this the matter take happen Temitope solaja and Actor itele been Dey knack , the news cast gan then wey be say itele wife later hear about the matter wey that one begin Dey cry say if tope no leave her husband she go commit su.icide, naso Itele and Tope end their relationship then ooo( not sure if they did sha ) long story short tope solaja sha relocated to the US and was doing pretty fine with her life ooo, not until recently wey one of tope friend , another actress upload video of herself and itele in one tight corner 😂😂😂😂naso tope see am come dey jealous oooo, she come challenge the girl say why you Dey do his kind thing , you know say this guy Na my ex, why the lovey dovey with him?, shey Na like that I Dey do with your own Ninalowo or Joseph Joromi ni, apparently there has been news say Na itele new catch be this Debanke girl and people been Dey talk am for back , but posting that kind video further confirms it for Tope, naso the matter turn yam pepper scatter scatter ooo, wey Tope carry the screenshot give one of their mutual friends come report the matter to that one , naso that one send am to another person , like like play the matter don finally reach headquarters ooooo, wetin men want ? Una go get fine wives for house still Dey carry side hen up and down 🤮🤮🤮🤮 so as Tope expect say Devanke go apologize but instead that one too fired back 😂😂😂😂naso them begin drag themselves like yamaha generator(I pass my neigbour ) me I sha Dey wake with my two left legs that day naso i see tope solaja status oooo wey she Dey rant like rantata😂😂😂😂naso i screen record am ooo before you know it’s I begin dig like digging deep then fiam, I got the genesis of the wahala from my findings oooo, all these olosho parading themselves as Actress and ruining homes , wetin be una gain gangan ??? Baba Latin be like una no Dey check this people well before una bring them in, wonti fi obo ati oko da industry ru oooooo, egbawa ooooooo, i come in peace. 

"GLB NATION, I don teach una work abi🤣🤣🤣🤣🤣🤣which one be incase you need more pictures 🤣🤣🤣be like una don like Vawulence pass me ooo😂😂😂Na one of us wey carry Jesus dp send me this pictures again as the girl Dey private I no fit see her page 😂😂😂how una enter ? Na like this he dey start, aunty say you deserve my heart❤️❤️❤️set awon Judy Austin side chic yul edochie 🤣🤣🤣my boss my boss till prick go shift pant go the other side , Nollywood gehs and scattering home na 5 and 6, na married men dey hungry them always , I come in peace ooooo. 

"This matter long ooooo😂😂😂😂😂😂how we go settle am like this , no be only women Dey do olosho oooo, olosho men full everywhere, itele Na olosho ooooo, oloko giveaway , elepon cause tro.uble 😂😂😂😂😂😂😂😂, how we go narrate this one like this , where do we start from ???make I drink water firtsf because this one pass me ooo😂😂I Dey come

"Note: Na all of them born for am ooooo😂😂😂😂low budget 2face🚶‍♂️🚶‍♂️🚶‍♂️🚶‍♂️🚶‍♂️Igi ewedu oni wo pawa oooo. Mummy Ibeji and Daddy Ibeji😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂Awon Instagram make me rich, filter make me get level, Wo I Dey come oooo, debunking don Dey fly left and right 😂😂😂😂make una wait first , mon nbo😂😂😂😂I come in peace."

Video below:

No comments:

Advertise With Us