"Offering wey people dey give for church na God get am o.GBAM! Oil dey sweat for your head I swear. 💪🏾 https://t.co/Sd18N1aRTo
— Burna Boy (@burnaboy) November 18, 2020
Offering wey people dey give for church na God get am o. No go use PAPA GOD money play o #EgetWhy
— Burna Boy (@burnaboy) November 18, 2020
God no dey chop money.....na only praise and worship
— Agbugba Kcee jr (@Greates59546431) November 18, 2020
I go use play bet9ja so papa God money go double.
— Taslim (@wizzardtunes) November 18, 2020
Taa many pastor don use am buy private jet, and for real how do collect the offering from the pastor???? Abeg make person tell me
— Made In Lagos♀️ (@akeemazeez14) November 18, 2020
If you use the money play bet to multiply am for God nko?
— Oyiga Micheal (@Nsukka_okpa) November 18, 2020
Lol , papa God didnt create money , he didn't ask any one for money because he can give it to u in abundance
— THE ARTIST (@toyinid78) November 18, 2020
Na the money pastors dey take by private jet. Expecially the personal owed churches..
— charles idio (@captaincops) November 18, 2020
Na God get am but na General Overseer dey use private jet & exotic cars while some church members sef never chop before paying offering.
— O.B Egbodofo (@Oluwafaby) November 18, 2020
As if God dey spend money
— onimago bolaji (@onimago_bolaji) November 18, 2020
Nah pastor dey help god keep ooh
— quadri Sakirudeen (@QSakirudeen) November 18, 2020
Biggest scam of the 20th century.
— Maikoto Goodness (@goodieccc) November 18, 2020
Some pastor dey use am cook and buy fuel for house . 😭
— AbdulTheMid🦅 (@__olayinka) November 18, 2020
No comments:
Post a Comment